Crayon – Shima Lyrics

Crayon – Shima Lyrics

Crayon – Shima Lyrics

Wawawa Oh yeh yeh o
London!
You Dey burst my brain with your mini mini po po po
Make I pull your mini mini cho cho cho
Dey your door like early morning ko ko ko)

Funwon tan kilo fa werey gan
This kind vibe she Dey want
Won le wo le ba crayon eh o
Funwon tan every time na crayon
She Dey feel my vibe turn me on
Head to toe na Dioir (oh no)

You Dey burst my brain with your mini mini po po po
Make I pull your mini mini cho cho cho
Dey your door like early morning ko ko ko (hmmm)
You Dey burst my brain with your mini mini po po po
Make I pull your mini mini cho cho cho any day like mini mini po po po (hmmm eh )

Comot your eye for my baby oku eh
Louis for my baby oku (hmm)
Other girls can wait o owe
Walahi dem no reach you owe….
Comot your eye for my baby oku eh
Anything for my baby oku (hmm)
Other girls can wait o owe
Na you get my mind o yeh..

Funwon tan kilo fa werey gan
This kind vibe she Dey want
Won le wo le ba crayon eh o
Funwon tan every time na crayon
She Dey feel my vibe turn me on
Head to toe na Dior (oh no)

Lon…… omo this your waist na suicide mission
Make I rock your mini mini burst my wini wini
Giving me proper friction ehh
Energy pko make I treat you nice o I go take my time this your love is so divine (hmmm eh)…..

You Dey burst my brain with your mini mini po po po
Make I pull your mini mini cho cho cho
Dey your door like early morning ko ko ko (hmmm)
You Dey burst my brain with your mini mini po po po
Make I pull your mini mini cho cho cho any day like mini mini po po po (hmmm eh )

(You Dey burst my brain with your mini mini po po po make
Dey your door like early morning ko ko ko
Dey your door like early morning ko ko ko)

About Amebo9ja 27510 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.