DNA – Kayama Lyrics

DNA – Kayama Lyrics

DNA – Kayama Lyrics
DNA – Kayama Lyrics

I’ll never never leave you
never never leave you no
I call you my baby
baby kayama
I’ll never never do you wrong
shawty your a goddess o
no go play kpa kpa with your love
With your love

kayama kayama
dakun pass me your love my babe
kayama kayama
jowo pass me your love my bebe

I’m falling for you mami
Girly no be wetin you carry
e pass your body o
intelligent mami

I’m falling for you mami
Girly no be wetin you carry
e pass your body o
intelligent barbie

oh yes i know, that you heard a lotta lies
oh yes i know, i made you lose appetite
i no dey claim, say i be mr right
e no go work, dem dey pray make we fight
no time o
we go Dey shine and e go blind them
we go dey ball and we go shut it down
u need a man wey go hold you down ah
Say doh doh
olisa doh doh
for blessing my life with you
For spicing my life like curry o, bebe
iwo ni kan o
i realize o
so i no dey joke with you
i’ll be loving you like my mommy o bebe

kayama kayama
dakun pass me your love my babe
kayama kayama
jowo pass me your love my babe

I’m falling for you mami
Girly no be wetin you carry
e pass your body o
intelligent mami

I’m falling for you mami
Girly no be wetin you carry
e pass your body o
intelligent Barbie o

About Amebo9ja 27510 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.