Dr Dolor – Baba Nla ft. Buju

Dr Dolor – Baba Nla ft. Buju
Dr Dolor – Baba Nla ft. Buju Audio

Versatile Nigerian Music Entrepreneur and CEO Dr Dolor Entertainment – Dr Dolor is out again with this brand new single captioned “Baba Nla”.

The latest Nigerian mp3 song download “Baba Nla” by Dr. Dolor Feat. Buju who spiced up the song with an amazing verse.

Have a listen below;

Dr Dolor – Baba Nla Lyrics ft. Buju Mp3 Download

Download


Lyrics

Hmmmm hmmmm hmmmm
Dr dolor entertainment
Hmmmmmm
Oooooo ooooo oooo yeahhh

Hmmmm
Hmmmm
Hmmmm
Yeahhh

I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla

I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla

Omo I been looking at this girl called Somadina
Said I dey ball die pass Roger Miller
If I tell you things you know its official
She fit to follow me go to my place later
I tell you things I know like and make I know lie
I Dey feel you tonight
As Hennessy don dey body tonight
Say make I know lie I go talk my mind
And as a baba nla wey I be
Eh no be katangwa Oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem, dem go sabi my p
Ahhhhhhh

Baba Nla wey I be
Eh no be katangwa Oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem dem go sabi my p
Ahhhhhhh
Hmmmmmm
Hmmmmmm
Oooooo yeah

Ti won ba ri mi yes sir
Senator the minister
Enter anywhere no need visa
When I play omo na nasa ooo
Eze na eze, only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey kata yarn for where me dey
When I roll my dice e be two six Oh
Eze na eze, only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey kata yarn for where me dey
When I roll my dice e be two six Oh

I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
Commissioner
Inspector general

About Amebo9ja 27997 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.