E Kelly – My Girl Lyrics ft. King Perryy

E Kelly – My Girl Lyrics ft. King Perryy

E Kelly – My Girl Lyrics ft. King Perryy
E Kelly – My Girl Lyrics ft. King Perryy

Download

Wey all the Gyal em here to party just come make you whine up the ting for papi
Wey all the Gyal em here to party just come make you whine up the ting for papi

It’s King Perryy pon deck

Abena say na you Dey my mind baby
No be play Sey you gon be mine (Uh)
And you know say you be God design for me
baby me never leave your side o

You are mine you are mine Yeah
Yeah YO
You are mine you are mine Yeah
Yeah

Say tell me what do you what yeah
Say tell me what do you need
Sake of I give you my heart yeah
Sey you go take care for me
Meeeeeee

You are mine you are mine Yeah
Yeah YO
You are mine you are mine Yeah
Yeah

Me ah fi give you everything wey ya want
Me ah fi give you everything wey ya need
They wan put an end to our love
But we go still dey eventually
Ouuu wwwiii Yeah
you make me smile all day
Oh my baby just whine pon me (eh)
Give you my heart all day
and my loving especially

You are mine you are mine yeah
Yeah WO
You are mine you are mine yeah
yeah

Say tell me what do you what Gyal
Say tell me what do you need
Sake of I give you my heart yeah
Sey you go Dey there for me
Meeeeee

You are mine you are mine yeah
Yeah YO
You are mine you are mine yeah
Yeah

Wey all the Gyal em here to party just come make you whine up the ting for papi
Wey all the Gyal em here to party just come make you whine up the ting for papi

Back it up
Back it up
All the gyal dem balance it up

Back it up
Back it up
All the gyal dem balance it up

Say tell me what do you what Gyal
Say tell me what do you need
Sake of I give you my heart yeah
Sey you go Dey there for me
Meeeeeee

You are mine you are mine yeah
Yeah YO
You are mine you are mine yeah
Yeah

About Amebo9ja 27904 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.