Harrysong – Audio Donation Lyrics

Harrysong – Audio Donation Lyrics

Harrysong – Audio Donation Lyrics
Harrysong – Audio Donation Lyrics

Download mp3

Chorus

Audio donation
Don take over the nation
For this coronation
Dem don quarantine the nation

Verse 1
Me sef I wan donate
I get one trillion to donate
Even my kidney to donate
Aso Rock abeg send the details
Instead of me to give the poor, I give the elites
Smart guy, sharp guy

Chorus

Audio donation
Don take over the nation
For this coronation
Dem done quarantine the nation

Verse 2

Abeg how much we done donate?
Wey the donators, wey the receiver?
Can I see the balance?
Abeg bomb people wan donate
Accountant general office can relate
Since na donating they reign

Chorus

Audio donation
Don take over the nation
For this coronation
Dem done quarantine the nation

About Amebo9ja 27997 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.