Hotkid – Freaky Lyrics

Hotkid – Freaky Lyrics
Hotkid – Freaky Lyrics

Hotkid – Freaky Mp3 Download Free Audio

Alhaja pikin oo
Oh baby girl showa freaky freaky freaky
Call me the money man that’s my oriki riki riki
Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty yeh
Make another man no go run my race like olympic

Olympi lympi
Ooorr yeah orrr yeah
Adunni showa freaky freaky freaky
Call me the money man that’s my oriki riki riki
Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty
Make another man no go run my race like olympic

Olympi lympi
Omada ko se jeje
Duro shoma jogede
Moni koye ma nogere
Torowo yen repete
Alo ma da kose jeje
Duro shoma jogede
Moni ko yema nogere
Toro wo yen repete
If you call on me i go pick up oo
My baby fine from default oo
Oya pick location make we link up oo
Yeh

I put your name for bill board oo
Say
Anything wey you want see ajeh i go get for ya
Say me i no dey cap for ya
Baby oya whine for the boy na my cash i go spray
for ya baby oya dance me
See this girl to hot to the core that i call her my hell fire
Ohh baby you dey burn the boy

Oya strike a pose for the boy make i take e your picture naw yeehhhh
Molo ma da ko se jeje
Duro shoma jogede
Moni koye ma nogere ah
Torowo yen repete
Alo ma da kose jeje
Duro shoma jogede
Moni ko yema nogere
Toro wo yen repete

Oh baby girl showa freaky freaky freaky
Call me the money man that’s my oriki riki riki
Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty
Make another man no go run my race like olympic

Olympi lympi
Adunni showa freaky freaky freaky
Call me the money man that’s my oriki riki riki
Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty
Make another man no go run my race like olympic

Olympi lympi yeh
Omada ko se jeje you go wound oo
Duro shoma jogede abena you go wound oo
Moni koye ma nogere e go good oo
Torowo yen repete vibez
Alo ma da kose jeje you go wound oo
Duro shoma jogede abena you go wound oo
Moni ko yema nogere e go good oo
Toro wo yen repete
Ouuuuuu vibez vibez vibez

It’s alhaja pikin oo oo ah
Ouuu oo ouuu oooo na who do the beat ooo ooo
Shey you no know na ozedikus nak me the beat
oo oo ah

About Amebo9ja 27510 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.