Laycon – Wagwan Lyrics

Laycon – Wagwan Lyrics

Laycon – Wagwan Lyrics

Laycon – Wagwan MP3 DOWNLOAD

Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

Oya Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan

I don dey get fine skin call me fresh boy
I get some mad cars who no like toys
I get over 5 shows in a day
Fuck out my way when I pull up in a Rolls Royce
Ghost mode, dem no dey see me
lhiala when I show up in your city
Issokay to be me
Issokay to believe
Issokay when you know, Conny

Flows cold, oya jiggy jiggy
Oya tule tule ko mo pe we heavy heavy
Owo Kunle Kunle show me where the money dey
New location money way

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

Oya Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Oya uh
Spend the money in the ghetto
Street boy wey dey rep everybody from the get go
I keep the money in the circle
The fresh boy got my room steady looking like a bank o
Who got the key to Beamer Beamer
But I don’t drive any Beamer
I drive in a Benzo
N**** I know where a n*** keep the banjo

Oh my days!

Damn I’m a n**** like yes
Don’t flex or flex yes
A N**** like Benz or a jet
Sho ni CC load am
Cash app make money
Spend am
Oil money gas am

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

Oya Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Laycon – Wagwan

Music + Lyrics: Rema – Beamer (Bad Boys) ft. Rvssian

Terri – Doo Lyrics

Music + Lyrics: Bella Shmurda – Sho Mo Mi Lyrics + Mp3 Download

LYRICS: DJ Spinall ft. Wizkid & Tiwa Savage – “Dis Love” Lyrics

 

About Amebo9ja 27510 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.