[Lyrics] Adekunle Gold – It Is What It Is Lyrics

VIDEO: Adekunle Gold - It Is What It Is

[Lyrics] Adekunle Gold – It Is What It Is Lyrics

Verse 1
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than a pandemic

Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is

Verse 2
Money no dey bring happiness
Na when I get money I realize
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you

Chorus
if e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is

Get Audio

 

About Amebo9ja 27911 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.