LYRICS: Damzy – Dem Go Dey Denge (Remix) Ft Johnny Drille & Teni

LYRICS: Damzy – Dem Go Dey Denge (Remix) Ft Johnny Drille & Teni
LYRICS: Damzy – Dem Go Dey Denge (Remix) Ft Johnny Drille & Teni

Damzy – Dem Go Dey Denge (Remix) Ft Johnny Drille & Teni Lyrics

Ah yea, your eyes, I miss you and I don’t know why
I get mesmerized when I see you and I don’t know why
Your voice, the sound, goes in here, I don’t know how
I want you here while I show you love and care

Oh, dis boy, you think say you fine
I get another boy wey fine pass you
Dis girl, you think say you fine
I get another girl wey fine pass you
Oh dis boy, you think say you fine
I get another boy wey fine pass you
Dis girl, you think say you fine
I get another girl wey fine pass you

You go dey pose (pose)
You go dey denge denge (pose)
You go dey pose (pose)
You go dey waka kuru kere
You go dey pose (pose)
You go dey denge denge
You go dey pooooooose

You go dey pose
You go dey denge denge
You go dey pose
You go dey waka kuru kere
You go dey pose
You go dey denge denge
You go dey poooooooose

Why you like to act like you be Arnold Schwarzenegger
And why you too dey form like you be Kim Kardashian

And you know, I be queen
And I no go take no nonsense
This girl, (yinmu)
Look me, (ehn-ehn)
Don’t have no time for drama

Oh, dis boy, you think say you fine
I get another boy wey fine pass you
Dis girl, you think say you fine
I get another girl wey fine pass you
Eh, dis boy, you think say you fine
I get another boy wey fine pass you o
Dis girl, you think say you fine
I get another girl wey fine pass you

You go dey pose, (pose)
You go dey denge denge
You go dey pose, (pose)
You go dey waka kuru kere
You go dey pose, (pose)
You go dey denge denge
You go dey poooooose

You go dey pose
You go dey denge denge
You go dey pose
You waka kuru kere
You go dey pose
You go dey denge denge
You go dey poooooose

No dey do shakara for me
(No dey do shakara for me)
No dey carry shoulder for me
(Uhmmmm)
No dey do shakara for me
(No dey do, no dey do shakara)

Yeah, Johnny
Johnny, you think say you fine
I get another boy wey fine pass you
Teniola, o
You think say you fine
I get another girl wey fine pass you

The one wey you get
E no fine reach me
Na so you dey think am o
I fit promise you

Download Mp3

About Amebo9ja 27812 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.