Lyrics: Demmie Vee – If I Had Known

Dammie Vee – If I Had Known [Mp3 Download]

Lyrics: Demmie Vee – If I Had Known

Lyrics: Demmie Vee - If I Had Known Lyrics

Download mp3

(Verse 1)

You are too good to be true, I take my mind off you, my baby I miss you much, I wanna feel your touch
Omoge you weak me, weak me, I don dey sick, omo no more word to speak
It is a lonely night, baby I no dey alright, wetin dey worry me oh, be like say I don frustrate and I be the form hard guy (but now I dey beg like…

(Chorus)
If I had known, I no go do you like that, I no go play you like that but I need my baby right back
Only if I had known oh, I no go do you like that, I no go play you like that but I need my baby right back

(Post-Chorus)
Oh baby you should let me love you, let me be the one to, give you everything you want and need
Oh baby you should let me love you, let me be the one to, give you everything you want and need

(Verse 2)
Girl nobody set like you, being to many places me I never seen a girl like you
My baby e dey pain me oh (where you dey omo I dey miss you), it was then that I knew that I fucked up, back, I dey for (?) make dem lock up (I promise I go treat you right, omo me I no fit lie)
(Chorus)
If I had known, I no go do you like that, I no go play you like that but I need my baby right back
Only if I had known oh, I no go do you like that, I no go play you like that but I need my baby right back

(Post-Chorus)
Oh baby you should let me love you, let me be the one to, give you everything you want and need
Oh baby you should let me love you, let me be the one to, give you everything you want and need

(Outro)
But I be dey form hard guy but I dey beg right now, ohh hu huh huh, it’s panda baby

Stay connected with Amebo9ja for more music lyrics

About Amebo9ja 27496 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.