Lyrics: Donlanders – Omo Ajebota Lyrics Ft. DJ Saquo & Cajeto

Lyrics: Donlanders – Omo Ajebota Lyrics Ft. DJ Saquo & Cajeto

Download mp3

[INTRO]

They call me Donlanders e know
Cajeto where you dey na
Dj Saquor oya de scratch am like say u dey scratch kru-kru….oya na make we de go like dis…..
Nwata ….(3X)
Nwata Akwonazuuuu!

[HOOK]

Wen it comes to food na u eat pass (eeh omoajebota)
Wen it comes to do na u do pass (eeh omoajebota)
wen it comes to fight na u fight pass (eeeh omoajebota)
Wen it comes to do na u do pass (eeh omoajebota)

[CHORUS]

Omoajebota (omoajekpako)(3X)
Omoajekpako wey de form say u be omoajebota (yes sir) (2X)

[BRIDGE]

Dj Saquo abeg abeg open the breeze let de window enter
Sorry, open the window let the breeze enter. ….

Repeat chorus...

Verse 1 (Donlanders)

Omoajebota,
I no get time for ur matter
U be ajebota
Na for ur poketa
U no fine reach my sister
Oya ask Anita
I dey shaku-shaku
Maka- maka chukwu
I de scata ukwu
Like ama no ojukwu
I de scata ukwu
Baby girlu gbaru gaba
They call me Donlanders
I like ur baka
De way u roll dey make my head scatter
I no go waka until u give me my share
Dj Saquor gimme de chair
I want to sit-down make I luluku
Cajeto, u dey see baa?
This puna na boobuboo
E dey make aman craze like a foofufoo

Repeat Hook & chorus

[VERSE 2 (CAJETO)]

For ur mind na U look me finish tink say I blind na
U dey form ajebota for my side na
But I know say u be kpako for ur side na
Slay mama with no manner of approach
But for ur house u dey run frm cocroach
U dey form player Imaró na mbų coach
Iche na mbu ewu Iche na mbu goat heey!
How u dey chop swallow with a middle finger
But in the club u smoke shisha
U smoke ciga
But for church na ur prayer de sound bigger
Wen all man knw say u be goal-digger
Hahahahha!

Repeat Hook & chorus

[OUTRO]
Nne lekwami ikpom-shoe koi koi(Cajeto)
Once again I go by the name Donlanders. …

About Amebo9ja 27496 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.