[Lyrics] Erigga – I No Wear Pant Lyrics

[Lyrics] Erigga – Don’t Die Alive (DDA) Lyrics
Erigga – Don’t Die Alive (DDA) Lyrics

Erigga – I No Wear Pant Lyrics Mp3 Download Audio

Who dae hold my lighter now
Boy where you
No dae take pass one drag oo
Wetin be your problem
You wan kolo
You wan put me for trouble
Put me for ground

I no wear pant
No naked me
I no wear pant
Put me for ground
I no wear pant
No naked me
I no wear pant
Put me for ground

He pick shirt
He zip bag
He pick shoe
He call cap
Through earpiece
He contact
Enter lag
Control loud
The iphone

Go need charge
Pola hard
E need charge
E girlfriend
Want to try
She dump am
This one loud
Ashawo show

The girl bad
Poco wan fuck
She wear pad
E provoke
Slap slap am
Police come
Handcuff am
Where e dae go
Na ghana
No be so na
E plan am

So spoil me just to nana
Spoil am
E never hammer
E say no shaking oh oh
Shey na because of toetoe
You dae fool your fellow your guy man
Dae push me enter motor
You see the strength wae beat me
Go wash my car tomorrow
I sabi swim
No fear

I no go try am inside my house
Guys to bail am
Dey shock am
Dae fail am
E look the gold
E weigh am
Call aboki
E hail am
The hk where e dae go
Na e classmate
Na e get am
You fit say e go easy
Seniour boy don dae pet am
Sheba throway

Download Audio

About Amebo9ja 27886 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.