[LYRICS] Peruzzi – Color Lyrics ft. Set Up

[LYRICS] Peruzzi – Color Lyrics ft. Set Up

Peruzzi – Color Lyrics ft. Set Up

Stream and download mp3 audio

[Intro]
Wawawa
[?]
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye
Ye Ye Ye Ye
Fash on the beat
Yeee ye ye ye

[Bridge]
Nne biko don’t jonze
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don’t jonze
My love be the koko
My love be the koko

[Pre-Chorus]
That’s why everyday (everyday)
Na me dey for you (na me de de de)
Kilode (kilode)
Wetin I no do (for you)
Everyday
I say na me dey for you
Kilode (kilode)
Wetin I no do for you

[Chorus]
For you to show me your color
Show me your color
[?]
Wetin you give me I no know
Say me I no know (set up oo)

[Verse: Set Up]
Your body like sweet sixteen omo
Omo you fine and clean
Say your body dey burst my thinking omo
So I no fit die and leave omo
Many many connect done (uhn)
Many many things wey my eyes don see
But girl you be like oppression (uhn)
Omo no be oppression (uhn)

[Bridge]
Nne biko don’t jonze
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don’t jonze
My love be the koko
My love be the koko

[Pre-Chorus]
That’s why everyday (everyday)
Na me dey for you (na me dey for you)
Kilode (kilode)
Wetin I no do (for you)
Everyday
I say na me dey for you (na me dey for you)
Kilode (kilode)
Wetin I no do for you

[Chorus]
For you to show me your color
Show me your color
[?]
Wetin you give me I no know
Say me I no know

Outro:
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye (ye ye ye ye)
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye

Listen & Download “Peruzzi – Color Ft. Color” Beneath;

[download id=”51725″]

About Amebo9ja 27866 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.