Monaky – The Suitor Mp3 Download Audio Free + Lyrics

Monaky – The Suitor Mp3 Download Audio Free

Monaky – The Suitor Mp3 Download Audio Free + Lyrics

Talented singer and songwriter, Monaky unlocks a brand new music tagged “The Suitor”.

The brand new Monaky latest songs The suitor lyrics mp3 audio download is a song with mad vibes.

Now out for fast download on Amebo9ja, listen and share below;

Download

Lyrics:

The answer wey I get na who are you?
She say my daughter no go gree for you
Shey you come ask for her hand too
Your looks are unrefined your style is crude

I tell her make she take another look
Dem no dey use the cover judge a book
Me and your pikin no fit get issues
I too good like a pair of Nike shoes

Remember incase you don forget o
Fine boy no be fine pocket o
Every Mallam perm him kettle
No look say I come from ghetto

(You don forget o)
(fine pocket o)
(Perm him kettle)

As you see me so
I no like to halla o
I no Dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o

I no like to halla o
I no Dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o

Can’t you see the glory
I be no want make I cut my button
Wetin Dey my neck go make you blurry
(I hope u Dey see see see)

Not all that glitters Na who talk am?
No be fugazi you fit check am
Small body but I wear giant
This Goliath na Obi stone am
Everything new got to keep it cha cha
London way no going back osapa
Raba Dey u no go ever sapa
(You don forget o)
(fine pocket o)
(Perm him kettle)
As you see me so
I no like to halla o
I no Dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o

I no like to halla o
I no Dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o

About Amebo9ja 27993 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.