Mr P – Prodigal Ft. DJ Switch

[Lyrics] Mr P – I No Like Trouble Lyrics

Mr P – Prodigal Lyrics Ft. DJ Switch Mp3 Download

Mr P present a brand new song titled “Prodigal” ft. DJ Switch from off his Premiered Project Album/Ep titled “The Prodigal Album”.

The album which was set for released in November 20, 2020 was later postponed due to undisclosed situations but most likely Covid-19.

The album “The Prodigal” by Mr. P, embodies a total of 16 songs which has 7 collaboration and 9 super dope singles. The project album/ep also features artist like; SimiTeniSingahMohombiDj SwitchWande coalTiwa Savage & Tamar Braxton.

Now available on Amebo9ja,  Enjoy the song and share below;

[download id=”51305″]

Lyrics:

Prodigal ma lo gbe oriwa’
Ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down!
Prodigal, ma lo gbe oriwa’
Ogbeni calm down
When you hear the gbedu
Make you calm down!

Who goes there? Na me oh!
When I come dey rock on your radio
We dey give you things on the stereo
Make the DJ make the people come dey bend low
Who goes there, sound killer
Me be the one them need-er
Number one! big sister
Me be dey make them teacher

So e bi you girl
You way dey killin dem sha!
Wey make the Dj don turn table
Say make you show dem say you capable
Aah ha haahh!
Shay you dey see now
Me don dey killin dem sha!
Me make the Dj don turn table
Me afit show dem say me capable
Oya oya oya! Aah ha haahh!

CHORUS
Prodigal ma lo gbe oriwa’
Ogbeni calm down
When you hear the gbedu make you calm down!
Prodigal, ma lo gbe oriwa’
Ogbeni calm down
When you hear the gbedu
Make you calm down!

Stop it! Don’t do that
I cut off the tree burn through that
Hustle for street don’t know that
You fucking with me… I fuck you back
Nmmmhh prodigal
Now you know me now
Never thought I had the shit that’s gona blow me now
Put me inna cruiser cus I’m cruising now
Ah ah ahhh ahhahhaa
See me fly ahahhha
Don’t ever let know body stop your shine
I’m going gaga
Me on a joint witha one don dada
Tearing rubber, spraying mulla
Me and your daughters
who is your father aha! (See Full Lyrics Here)

 

About Amebo9ja 27510 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.