[Music] Larry Gaaga – Story Ft Victor AD Mp3 Audio

[Music] Larry Gaaga – Wonderful (feat. Sarkodie & Wande Coal) Mp3 Audio

Larry Gaaga – Story Ft Victor AD Mp3 Audio Download

Off LARRY GAAGA’S nneka the pretty serpent album present a tracklist titled “STORY” Featuring VICTOR AD.

The song production credit is assigned to KULBOI.

On this new song, Nigerian songwriter, recording artist, music producer, and record label executive, LARRY GAAGA features VICTOR ADERE also known as VICTOR AD whose joint effort murdered the beats of the song.

Story by Larry Gaaga Ft Victor AD Mp3 Audio is now available for fast download on Amebo9ja.

Listen and enjoy below;

[download id=”43784″]

[Intro]
Gaaga Muzik
Its Victor AD na na na yeah ehh
Duncan Mighty,
Larry Gaaga

[Verse 1 – Victor AD]
Did i just hear somebody sey my girl you not complete, ai
Who dem be?
Who dey here?
Who dey come wey wan compete?, ai
My favourite song o i put you on repeat o
Cos if you no dey my story no go complete

Mama and Papa no like me
Poor boy from the street dem no mind me
My former plans na to nak all your friends
But as you don come my life e change all my trip eh

[Bridge 1 – Duncan Mighhty & Victor AD]
Natural simple easy going my zobo
Lovely smile and dimble girl you burst my logo

This is not a regular love song
Not something from your regular thoughts
As i no fit give you VIP trip
But for my heart you no go dey the regular place

[Chorus]
Say make dem leave me o
I go fight community for you o
And if dem leave me o
I say i go break bottle for my chest oh baby
Make dem leave me o
Anything i go do for you my baby
Make dem leave me o
Make dem leave me o

[Verse 2 – Victor AD]
Settle down plan for marriage last year my girl
But the money no dey
Engagement ring i give you no be gold we change am when money don come
Even if you dey hurry baby i no go forget you
Engagement don too tey baby you wan turn Lord of the Ring o
Biko biko biko don’t go baby
Only you o for call my lady
All dis boys dem dey high you baby
But dem make you wan fall my lady

[Bridge 2 – Duncan Mighty]
Eworiwo odoyewu
Na you make me go high oh baby ooho

[Chorus]
Say make dem leave me o
I go fight community for you o
And if dem leave me o
I say i go break bottle for my chest oh baby
Make dem leave me o
Anything i go do for you my baby
Make dem leave me o
Make dem leave me o

For your sake i go gbu madu o,

[Verse 3 – Duncan Mighty]

This love na Tuka mi yen nufelu Abou kini uuuhuuuh
And nobody can make me feel this way, this way
Girl e bu lema biko byama luri abe

Larry Gaaga no mighy
O tu bad fu anishe wumbehu ooooh (Larry Gaaga)
Larry Gaaga no mighy
O tu bad fu anishe wumbehu ooooh

[Chorus]
Say make dem leave me o
I go fight community for you o
And if dem leave me o
I say i go break bottle for my chest oh baby
Make dem leave me o
Anything i go do for you my baby
Make dem leave me o
Make dem leave me o

[Outro – Victor AD]
For your sake i go gbu madu o,
I go gbu madu o
For your sake i go kill person eehhh
And i go kpi person o
Larry Gaaga no leave story we go wound somebody eehhh
Tell dem say eehhh
(Larry Gaaga)

About Amebo9ja 27527 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.