Music + Lyrics: C Natty – Ojah

Music + Lyrics: C Natty – Ojah

Music + Lyrics: C Natty – Ojah
Music + Lyrics: C Natty – Ojah

Talented and fast-rising Nigerian singer, C Natty comes through with this new massive and potential hit song titled ‘Ojah‘.

The song was released under the umbrella of emPawa Africa and it was produced by the consistent hitmaker, Killertunes.

Check out ‘Oja’ by C Natty below and let us know what you think about the song in the comment section below.

Download

Lyrics: C Natty – Ojah

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah

I don go I don come
And I go yarn you Wetin sup
Moruf come from London
Dem say e com dey start to form

Oh Dem say buy bigi jeep oh
Say make dem call am bigi man oh
Na so e carry fine opeke to lu jibiti oh
lo Je gbese
Morufu je gbese

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah Ojah

Aaah, make Una shine Una eye oh
Things dey happen
Person wey want chop life no suppose dey sleep
I dey tell you

Mo wa ni ore kan
E dey for depression
E make the connection
E click confirmation
Lowo ba wole oh
E rent big mansion
E start to dey pompous
E say nothing dey happen
Leave me make I chop abeg (Alagidi)
Nobody want suffer head (Alagidi)
Alarm go blow you go hear (Alagidi)
Na one day wey e go clear (Alagidi)
Won ni ko si eni to le ba soro mo (Alagidi)
Won ni pe won so fun sugbon ko de gbo (Alagidi)
Shea lo gara si won loba di ojo kan
Awe lo gba soldier leti oh (Alagidi)
O sare oh

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah

Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah ojah ojah
Ojah ojah

Alagidi Alagidi Alagidi Alagidi
Alagidi Alagidi Alagidi Alagidi

Ye ye C Natty le le le Yaaknow

About Amebo9ja 27904 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.