[New Song] Master KG – Laleyi ft. Joeboy

[New Song] Master KG – Laleyi ft. Joeboy

Master KG – Laleyi Video Mp4 Download Music Audio Mp3 Download Lyrics ft. Joeboy

Talented Deejay and songwriter, Master KG bounces back on the music scene With a Potential Hit single titled “Laleyi”.

Listen and share below:

Master KG – Laleyi ft. Joeboy Mp3 Download

Lyrics:

Master KG – Laleyi Lyrics 

I want to do what you want tonight
You want me as bad as I want you don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody Wey no like am fit to move one side

Oh na the way Wey you Dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way Wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way Wey you Dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way Wey you dey feel me
Very sure sey you go do me

Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad
Laleyi Laleyi Laleyi
Oma bad

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha

Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice, just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice, just like that

Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad
Laleyi o
Laleyi o
Laleyi o ma bad

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha

Joe joe joe boy Pon deck
Wanitwa mos

 

Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice just like that
Everything you do I like
Everything you like I do
Oya make you do me right
Do me nice just like that

About Amebo9ja 27993 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.