Peruzzi – Lagbaja Instrumental [Mp3 Download]

Peruzzi – Lagbaja
Peruzzi – Lagbaja

Peruzzi – Lagbaja Instrumental [Mp3 Download]

Peruzzi – Lagbaja Instrumental [Mp3 Download]
Peruzzi – Lagbaja Instrumental [Mp3 Download]
After the successful release of the recent hit song “Lagbaja”, Tobechukwu Victor Okoh, also known as Peruzzi with his record producer “Vstix” decides to release the performance instrumental of the song for upcoming artists that wish to do a cover with the song.

Listen up!

Download Mp3»

Download Audio »

You may also like the lyrics below;

Call lagbaja. La gba ja
( Ogini ne me nkpo tu a)

Call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

Nwane m disabili
Disability o
Wey you they give me
Wey you they give me so
They make you feeling
Like say you they killy show
You want to finish, want to finish me o
(Ewo nu)

But e no fit work
See oil dey my head
The head too strong

We go gas call lagbaja
Say the matter don turn kasala
Abi make you call Fashola
As road block don block ashana
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You can’t catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aih
I never did it oh
No no no
I never did it o

Tell them make them call Lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi make them call Fashola
As roadblock don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin they sup
E no fit talk

Call lagbaja
Hello
Hello
I know you can hear me

Swaps Swaps

Hello Hello

I know you can hear me
Stop na Stop

About Amebo9ja 27886 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.