Philkeyz – Marry Me

Philkeyz – Aiye Kan Ft. Kizz Daniel

Philkeyz – Marry Me Lyrics Mp3 Download

From Off Philkeyz Newly released project Album/Ep tagged “Premium” comes an amazing track titled “Marry Me”

The new song amazing by Philkeyz is a vibe. The 7 track EP he titles PREMIUM has features from top African artistes like Kizz Daniel, Yemi Alade, Blaqbonez, South Africa’s Makanj and Ghana’s Bisa Kdei.

Now available for fast download below on Amebo9ja.

Listen and share below;

[download id=”50826″]

Lyrics:

Girl, you the best that I have, I don check, no one be like you
Every little thing that I do, I no know, I must think of you
I been searching up and down, I can’t leave you alone
Omoge na who born you sef?

Would you marry me, marry me?
Marry me, Oh, marry me
Marry me, marry me, marry me, Oh, marry me
Marry me, marry me, marry me, Oh, marry me, marry me, Oh, marry me
Would you marry me Oh, marry me, Oh

E go be like tong tong tong, say baby, me go love you now and forever
E go be like tong tong tong, say baby, me go love you now and forever

Baby the love of my life, na you wey dey the depth of my heart
Tell me what is the procedure? how much e go take?
The first time that I saw you Oh, I don know say I go love you Oh
The thing hit me like a tornado
And I don know say I go stay with you, I go stay with you
Baby no go underrate, the thing wey I carry you can’t underrate it
Do you know my capability? my capability in my community?
Safe to say no be you, I for don dey flex with another girl
I for dey do the things wey guys dey do, carry one girl and change another one…
Whenever I see you, my heart go dey beat
If I think am my heart go dey cut, I hope my story don touch your heart
Just make me happy and be my bride

Would you marry me, marry me?
Marry me, Oh, marry me
Marry me, marry me, marry me, Oh, marry me
Marry me, marry me, marry me, Oh, marry me,
marry me, Oh, marry me

Would you marry me Oh, marry me, Oh
E go be like tong tong tong, say baby, me go love
you now and forever
E go be like tong tong tong, say baby, me go love
you now and forever

About Amebo9ja 27510 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.