Spyki ft Rapdibia – Matter Lyrics

Spyki ft Rapdibia – Matter Lyrics
Spyki ft Rapdibia – Matter Lyrics

Spyki ft Rapdibia – Matter Lyrics

Download

I say them call me Spyki
Matter no cast, Matter no go cast
I dey pray to God my matter no go cast
Matter no cast, Matter no go cast
I dey pray to God my matter no go cast

Oh my Gosh, it’s Kelvin Deezy production

Ring ring ring
Hello mummy
Mama biko make you pray for me
This hustle dey tire me
This work e dey suffer me
For this jungle, agwu na eri anu agwu
(O bulu asi)
Nwanne a maru nwanne
Mama biko make you pray for me
Make my matter no cast eh

O bu zi ife nwoke ga afu before o buru oga
Every now and then, men still dey grind
When the going gets tough, the tough get going
I belong to the top so I keep on going

Mama the reason I comot na to get this money o
And if I no get am, I no dey come back o
Make my matter no cast ah eh
Ah
my matter no cast ah eh

I dey pray make my matter no cast ah eh
Oluwa abeg make my matter no cast ah eh

Otua

(?) na piko
Dollar kwa ko chi ko
Steady on my grind
So n gin wa ma ike i ko ko
(?)
And very soon e go clear
Onye gba lu mbo ga ewe return
Ndi ba anyi si (?)
Gbado kwa anya, na ife jo lun jo ga emelu gi alu
Uche gi di kwa na ife chuga
Hapu ndi mmadu
Maka onye a si (?)
Mechie bu mmadu
Matter no go cast o
Work no go bust o
Steady getting muller
Everyday (?)
Been too down now I’m heading to the top o
No be my fault o
Na wu liem nonstop
Kelum (?) rain maker
Gunshot in the air for men ma chief a lu ga
Now it’s all about the dollar bill
Chupa di mgbada
Hustle on a hot oil
M na eyi ka hot akara

I dey pray make my matter no cast ah eh
Oluwa abeg make my matter no cast ah eh

Shout out for my men na Malaysia
Men wey dey hustle for the paper
This year, this hustle go pay well
And you go come with the paper
E no go bad if you pull up with a convoy
Pull up on a Benz on a convoy
And that’s a big shock for your haters
Chill
Abobi hustle for the paper
I thank God for my men wey dey my side
And the street wey show me love o
(?) I dey feel you

Matter no cast, Matter no go cast
I dey pray to God my matter no go cast
Matter no cast, Matter no go cast
I dey pray to God my matter no go cast

Eh
Nwanne mo
Our matter no fit cast o
E don sure for us be say e don sure for us

About Amebo9ja 27887 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.