Timaya – Born To Win Lyrics

Timaya – Born To Win Lyrics

Timaya – Born To Win Lyrics
Timaya – Born To Win Lyrics

Download mp3

Intro
Chulo, leggo (Chulo no dey tire), Stoopid!
Chorus
I’m born to win
Me I know get anybody to help so I must to win

All my life, everyday my dream is just to win
Me I no get anybody to support me so I must to win
Na me be the boy back then dem dy borrow
Nobody really knows tomorrow

Verse 1
Gongo aso, gongo aso
Inna the days we dey dance gongo aso
These days everything maka dey nlo
All of us wey we start we hear dem no more
Brother, sister aye n lo
Back in the days dem dey buga gan
Turn around, turn around see the grace upon my life is so special

Chorus
Born to win
I no get anybody to help me so I must to win
All my life, everyday my dream is just to win
Me I no get anybody to help so I must win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Verse 2
Get away, when I sell plantain where them dey?
E don tey when the boy done dey reign
Me I dey hustle back e done tey (x2)

See ah! Chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I lnk them higher
And them still dey taya taya

Chorus

Born to win
I know get anybody to help me so I’m must win
All my life, everyday my dream is just to win
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo aso, gongo aso
Inna the days we dey dance gongo aso
These days everything maka dey n lo
All of my guys dem (?)
See people wey we start I see them no more

Stoopid!

(Till song fades)

About Amebo9ja 27868 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.