Tiwa Savage – Koroba Lyrics

Tiwa Savage – Koroba Lyrics

Tiwa Savage – Koroba Lyrics
Tiwa Savage – Koroba Lyrics

Listen to the song below;

Download Mp3 »

Lyrics

Intro:

Okay
Ehh
London

Verse 1:

I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment
If money dey for pocket
Shebi na national budget
We go blow am like trumpet o
We go blow am like trumpet

Chorus:

Eh
Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba koro
Oya everybody carry your something

Verse 2:

He said darling I’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey
Igboro
Sho wole
KO wole

Chorus:

Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba koro
Oya everybody carry your something

Verse 3:

I no mean to bother you at all
Monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fit do
I no mean to bother you at all
Monkey dey work bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fit do

Chorus:

Eh
Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba koro
Oya carry your
Koroba Koroba Koroba Koro
Oya carry your
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba koro
Oya everybody carry your something

Outro:

Oooh
I don’t mean to
Oooh
I don’t mean to

Listen and sing along with Tiwa Savage Koroba lyrics below.

About Amebo9ja 27510 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.