[Music] Bella Shmurda – Colodia Drive Us Mp3 Download

[Music] Bella Shmurda – Colodia Drive Us Mp3 Download
Bella Shmurda – Colodia Drive Us Mp3 Download audio

Colodia Drive Us by Bella Shmurda Audio Mp3 Download

Super talented music singer and songwriter, Bella Shmurda droppped this song Colodia Drive us which is trending online currently.

The song is now right here on Amebo9ja.com for fast download and stream.

Listen and Enjoy below;

Download


Lyrics

Soundz by PV
Talk am well na I no dey hear you
They say because of colodia drive us
Colo wetin colodia drive us
Ok colodia drive us
Colodia drive us e o
Where you dey drive us e go
Colodia drive us e o colo wetin
Where you dey drive us e go
Palaba enter the place
Everybody dey your own
Colodia drive us e o
Ahh where you dey drive us e o
Ah ah sanitizer
Buhari enter sanitizer
Atiku pikin sanitizer
Just come back from Italy sanitizer
Ehh o wukor sanitizer
Ofe wole nii sanitizer
No camera filter sanitizer
To ba wukor efun logun
Colodia drive us e o drive us e o
Where you dey drive us e go where you dey drive us e go
Colodia drive us e o where you dey drive us e o
Palaba enter the place
Everybody dey your own dey your own
Colodia drive us e o drive us e o
Where you dey drive us e go ah ah
Colodia drive us colo watin
Colodia drive us
Put am there you dey blow grammar
You see you rock
You rock wey they call corotino corotina
Colo wetin colotin colotina
You see you rock corotino corotina
Colo wetin colotin colotina
Otidi were bayii otidi were bayii
Everybody run for their life
You know me I no dey lie
If that thing is made in China
Otidi were bayii
No no we I no dey buy
If that thing is made in China
Colodia drive us e o drive us e o
Where you dey drive us e go
Colodia drive us e o
Where you dey drive us e go drive us e go
Palaba enter the place
Everybody dey your own
Colodia drive us e oo drive us e o
Where you dey drive us e go
Ah ahhh sanitizer
Buhari enter sanitizer
Atiku pikin sanitizer
Just got back from Italy sanitizer
Ehh o wukor sanitizer
O fe wole mii sanitizer
No camera filter sanitizer
Toba wukor e fun logun
About Amebo9ja 27394 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.