[Music] Bella Shmurda x Olamide – Vision 2020 (Remix) Mp3 Download

[Music] Bella Shmurda x Olamide – Vision 2020 (Remix) Mp3 Download
Bella Shmurda x Olamide – Vision 2020 (Remix) Mp3 Download Audio

Vision 2020 (Remix) by Bella Shmurda x Olamide Mp3 Download Audio Lyrics

Talented music tycoon and raving super star, Bella Shmurda hooks with YBNL Boss, Olamide on a the hit song captioned “Vision 2020 Remix”.

The All Bella shmurda songs mp3 Audio download has just dropped on Amebo9ja which feat. Olamide who gave an amazing verse.

Listen and download below;

Download


Lyrics

Bella Shmurda, yeah
I.D Cabasa
Ghetto where we hustle, vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop
Everyday we scamming hmmm
All night, no sleeping
Mo ya’wo lowo Lati, I go Alaba, I buy lappy
Hustle for six months, I no get money
Shoutout to my niggas wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved
So I tell my niggas so we get them solved
So we go get them solved
A problem shared is a problem solved
So I tell my niggas so we get them solved
So we go get them solved
Mama call me say, “Chinedu is balling”
What are you doing, son you’re dulling
Four years in LASU is really nothing
Better get that money, son we’re starving
Omotena tell me say she don get belle
Mame, papa must to no know hear
I’ve been thinking oh, I’ve been thinking oh
Just when I see my friends are in a Range Rover
When I pull up in a Phantom
Tell bitches, “Game over”
Popping pills in a penthouse
Chilling on a coda
Shukura like as she rush poko dancer
She’s in love with their lifestyle
Bella Shmurda
Everyday me ganja
Everyday me ganja
Ghetto where we hustle, vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop
Everyday we scamming hmmm
All night, no sleeping
Mo ya’wo lowo Lati, I go Alaba, I buy lappy
Hustle for six months, I no get money
Shoutout to my niggas wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved
So I tell my niggas so we get them solved
So we get them solved (So we get them solved)
A problem shared is a problem solved
So I tell my niggas so we get them solved
So we get them solved (So we get them solved)
Mo ti suffer, mo ti ji ya, bi ti Diya
Mo tun shashe ni Madel, ki n le ri owo di e
Pa bo lo ja si, walahi I dey tell
Ti Lion ba gbe ina wo oju mi, mo ma dare
Mo ma dare, olohun mo ma dare
Mo ti lose mummy, daddy, e woju mi, eje
E wo oju mi eje, e jor ta la shè?
Kilagbe, kilaju tori a n wa nkan ta ma je now
People dey tell me now I too dey bragga
They cut like dagger, life a na gagga
Ogologo mma kamina like Ogbonna
For winter or summer, maramma I no slow down
Won kor nipe mo para no ni
Fi ara re sinu bata mi without money
No tissue paper ti a ti e fi tanba ya ba shuu
No soap to wash school uniform, knocku
Ama gba’we moju, ama je’ba ta ba ji
Ilekun Ile oro o seun firigbo shi
Tiki ti ra bata duro iyen ko le da gbo shey
That’s why ma je dagba hustle lane
Hustle to the top won fe le mi ba
Wan ro pe o ma re mi
Aluko but emi kor
I thank God, I no fall, I stand tall
Baddo, Bella Shmurda, awon omo to n so
Ade mi ade
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Ola wole mi ola
Aje wole mi aje
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Aje wole mi aje
Bella Shmurda eh, ghetto boy
Baddo Sneh, ghetto boy
Aremo Gucci, ghetto boy
Poko Lee, ghetto boy
Chris Jags, ghetto boy
Pojo Sneh, ghetto boy
Lasuite, ghetto boy
About Amebo9ja 27394 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.