Yo!
Yo!
Yo Rexxie pon this one
I no go lie, girl this feeling so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl if you give me heart, me I no go commot
Open your door, don’t keep me waiting Odoo
Na only you go catch my shot o
The fetish things e no go work
When we go reach Paris, you go tell me bonjour
That na part one, you go see the part two
Kilode
You are
All that I desire
All that I require
(Na you)
You’re all that I desire
All that I require
Nibo
Nibo
Gege
Debe
Nipopo nenepopo
Tule jor
Rexxie ma pa mi na
Yo!
Na me na
Yo!
Tule jor
Tule jor
Ejiro
Na you wey I go f**k till we age o
Omo this one no be luck
No be game o
Omo wetin be your plan with my Ejiro
Omo my Ejiro
Ni gboro
Oro mi lonso ni gboro
Oro mi lonso ni gboro
Emi lo omo to n so ni gboro
Kilode
You are
All that I desire
All that I require
(Na you)
You’re all that I desire
All that I require
Nibo
Nibo
Gege
Debe
Nipopo nenepopo
Tule jor
Rexxie ma pa mi na
Yo!
Na me na
Yo!
Tule jor
Tule jor
Pon this one
It’s STG
Yo!
Yo
Leave a Reply