“No Wonder My Babe Dûmped You, Omo Lomo… Nönsense Fàke Life Brôke Ass Ozuor”, Nollywood actress Etinosa Idemudia drags BBN’s Pere over unpaid debt, calls him a brôke àss nigga

"No Wonder My Babe Dûmped You, Omo Lomo... Nönsense Fàke Life Brôke Ass Ozuor", Nollywood actress Etinosa Idemudia drags BBN's Pere over unpaid debt, calls him a brôke àss nigga
“No Wonder My Babe Dûmped You, Omo Lomo… Nönsense Fàke Life Brôke Ass Ozuor”, Nollywood actress Etinosa Idemudia drags BBN’s Pere over unpaid debt, calls him a brôke àss nigga

Abeg BBN fan base Abi shippers Abi what do you guys call it. E get one of una fave wey dey owe me money since last year oooo. Make una donate money give am make he pay me Na. What is all this nonsense. I thought BBN graduates are rich.

“As a mother I’m more mature than calling people out on social media. Na police station your fave go see himself. Nönsense fàke life brôke àss Ozuor. No wonder my babe dûmped you. Omo lomo… I’m so pissed! Baba is speaking all sorts of rûbbish English.
Let me just calm down first before I accidentally call his name and do the social media calling out I’m trying to avoid”, she said.

About Amebo9ja 28497 Articles
Nigeria’s #1 Music & Entertainment Website

Make Your comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.